Fazil Lyrics
Salam by Fazil combines haunting melodies with raw, heartfelt lyrics that resonate deeply. If the song’s vibe has captured your attention, take a moment to read through the lyrics and uncover the deeper meaning behind the music.
Fazil – Salam Lyrics
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Hmmmm
Tell me what to do
Tell me what to do
For this struggle make I go cause hullabaloo
I go shout I go sing
Wetin I gain if I no get money
Everything I lose
This period
I dey see period
Man I dey insecure o
Then I go on my knees and
I start to dey speak in tongues
As I dey see dream die
I dey see dreams fly I know
You dey try I know
You be commmando
And for this life o
You go come and go
That’s just how it goes
Make lord save your soul
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Hmmmm
No be matter wey worry you
Na hin matter
But as your run the matter wey matter
Na I’m matter
My nigga man
My nigga man no dey bother
Ma sare asapa kolu motor jasi gutter eh
The more you look
The less you see
Many chances wey man don seize
E no easy like ABC
Na Jah be the spec when e dey blurry
As I dey see dream die
I dey see dreams fly I know
You dey try I know
You be commmando
And for this life o
You go come and go
That’s just how it goes
Make lord save your soul, oh oh
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Hmmmm
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Hmmmm
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Hmmmm